2Baba

2Baba avatar image
checked
Oya Come Make We Go album cover

Oya Come Make We Go

2Baba

Lyrics

2 ContributorsOya Come Make We Go LyricsOya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go like to go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go

We go know o

Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am

If na two head them dey use we go know

That's how we learning something We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh I know people keep on telling me Their is nothing like a miracle If you try In this circle of life But i am an example I know that you can make it in this life If only you try Stand up and beat up your chest Don't let nobody tell you make you settle for less When ever???? Sharp sharp show make we halele dey go Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go like to go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh A child is born Into this world She takes one step eh two step and what next? A life to remember Eti umekwama (no) nikama kusema kwamba ulivyoumbwa na Mola Yani ulivyo simama Sana (sana) huwezi kufanya Coz If you don't try you don't get And if you don go then you never ever know know If you don't jump you never fly And if you don't fall then you'll never feel the pain. Time is a healer Pain is a teacher Music is a stress reliever Be a believer Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know That's how we learning something We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh ohYou might also likeEmbed

2Baba image

Hey there music lovers! Today, I'm thrilled to dive into the captivating sounds of "Oya Come Make We Go" by the legendary artist 2Baba, featuring the talented group Sauti Sol. This highly-anticipated collaboration brings together the vibrant energy of these two powerhouses, creating a musical masterpiece that will leave you wanting more. So, let's embark on this musical journey and explore the ins and outs of this incredible track.

About Oya Come Make We Go

"Oya Come Make We Go" is a pulsating Afro-pop track that showcases the seamless fusion of Nigerian and Kenyan musical influences. Released in 2016, this song serves as a powerful call to action, urging listeners to come together and make a positive change in the world. With its catchy melodies, infectious rhythms, and soul-stirring lyrics, it's no wonder that this song has become an instant favorite among fans.

One of the standout elements of "Oya Come Make We Go" is the collaboration between 2Baba and Sauti Sol. 2Baba, also known as 2Face Idibia, is a Nigerian music icon who has been in the industry for over two decades, dominating the charts with his soulful voice and thought-provoking lyrics. Sauti Sol, on the other hand, is a Kenyan Afro-pop group renowned for their rich harmonies and electrifying performances. The combination of these two musical powerhouses creates a dynamic and captivating listening experience.

From the moment the song begins, you'll be instantly captivated by the infectious beats that lay the foundation for the track. The pulsating percussion, combined with the rhythmic guitar strums and vibrant synths, creates a lively and energetic atmosphere that will have you immediately tapping your feet and moving to the rhythm.

As the song progresses, the vocal prowess of 2Baba and Sauti Sol takes center stage. Their voices intertwine seamlessly, blending together in perfect harmony. Each artist brings their own unique flavor to the track, adding layers of depth and emotion to the lyrics. Through their powerful delivery, they convey a sense of unity and solidarity, inspiring listeners to come together and make a difference in the world.

The lyrics of "Oya Come Make We Go" are thought-provoking and impactful. They touch on themes of social change, unity, and the power of collective action. The song encourages individuals to rise above their differences and work together towards a brighter future. With lines like "If we come together, we go go farther," the track serves as a reminder of the strength we possess when we join forces.

Another remarkable aspect of "Oya Come Make We Go" is the production quality. The song boasts a crisp and polished sound, thanks to the top-notch production team behind it. The seamless integration of various musical elements, combined with the expertly mixed and mastered vocals, creates a sonic experience that is simply awe-inspiring.

This track has resonated with fans across the globe, not only for its infectious melodies and captivating sound but also for its powerful message. It serves as a reminder of the transformative power of music and its ability to bring people together, regardless of their backgrounds or differences.

So, whether you're a fan of 2Baba, Sauti Sol, or simply a lover of good music, "Oya Come Make We Go" is a must-listen. Prepare to be swept away by its enchanting melodies, infectious rhythms, and profound lyrics. Get ready to dance, reflect, and embrace the call for positive change. What are you waiting for? Let's come together and make a difference through the universal language of music.

  • Release Date: None
  • Artist: 2Baba