Ayra Starr

Ayra Starr avatar image
checked
Rush album cover

Rush

Ayra Starr

Lyrics

[Intro]
Vibez
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

[Verse 1]
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Ayra Starr image

If you're a fan of Ayra Starr, get ready to have your mind blown once again with her latest hit, "Rush." With an incredible blend of catchy beats, impressive vocal range, and relatable lyrics, Ayra delivers yet another masterpiece that will have you hitting the repeat button.

As the title suggests, "Rush" explores a range of themes that resonates with many listeners. Ayra confidently boasts about her success and money, showcasing her achievements and lavish lifestyle. Her lyrics capture the essence of someone who has worked hard to attain their status, emphasizing the need to grind every day to maintain it. In a world driven by materialism, Ayra's message serves as a reminder that success comes to those who are willing to put in the effort.

What sets "Rush" apart from other songs is its incorporation of the theme of avoiding negative energy. Ayra acknowledges the presence of opponents and rivals who may try to bring her down, but she remains unbothered, focusing instead on uplifting herself. It's a powerful message that encourages listeners to stay determined and rise above those who seek to hinder their progress.

If you've been following Ayra Starr on social media, you may have caught a glimpse of "Rush" before its official release. Teasing her fans with a brief video, Ayra showcases her talent by effortlessly boasting in front of the camera. The anticipation for this track grew even more following the release of her debut studio album, "19 and Dangerous," which garnered immense praise and excitement from her dedicated fanbase.

About Rush

"Rush" serves as a testament to Ayra Starr's growth as an artist. The track showcases her unique style and versatility, capturing the attention of both established fans and new listeners alike.

With its infectious rhythms and mesmerizing melodies, "Rush" hooks you in from the very first note. Ayra's vocal prowess shines through, effortlessly transitioning from smooth and soulful verses to powerful and energetic choruses. Her ability to convey emotion through her voice adds an extra layer of depth to the song, immersing the listener in her world.

Lyrically, "Rush" is a testament to Ayra's songwriting skills. She paints vivid pictures with her words, allowing listeners to visualize the life she leads. Ayra's confident delivery and clever wordplay showcase her maturity as an artist, solidifying her status as one of the industry's brightest talents.

Thematically, "Rush" aligns with Ayra's previous release, "Bloody Samaritan." Both songs emphasize the importance of staying focused and avoiding negative influences. Just as she did in "Bloody Samaritan," Ayra empowers her listeners, encouraging them to be strong and persistent in the face of adversity. It's this consistency in messaging that makes Ayra's music so powerful and relatable.

Released at the height of Ayra Starr's career, "Rush" has already made a significant impact on the music scene. Its catchy lyrics and addictive beats have garnered praise from fans and critics alike, solidifying Ayra's place as a force to be reckoned with in the industry.

If you're looking for a song that will lift your spirits and motivate you to chase your dreams, look no further than "Rush" by Ayra Starr. This track is a true representation of her artistry, showcasing her growth and potential. So buckle up and get ready to be taken on a musical journey unlike any other.

  • Release Date: September 16, 2022
  • Artist: Ayra Starr