Wizkid

Wizkid avatar image
checked

B. D’OR

Wizkid

Lyrics

[Intro: Burna Boy & Wizkid]
Omo guy, wetin dey sup? Wetin dey sup?
I dey your side, I dey your side
Yeah, yeah
One man, two man, three
E don kpenkelemesi

[Chorus: Burna Boy]
Kpenkelemesi
Con dey move like ah disco (Move like ah disco)
Won ni "kin ma lo la'tan" (La’tan)
I be boss, I be actor
So therefore, give me Ballon d'Or
Oya, come take a picture (Take a picture)
Rora yo, ayo n kpa'yan (N kpa’yan)
Oya, follow my instruction

[Post-Chorus: Burna Boy]
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

[Verse 1: Burna Boy]
Kpеnkelemesi
Comе dey smoke cannabis
Doctor say "make I pop one of this"
Make me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo, Messi self no do pass like this
So many things inside of my jeans
I swear down, e be things, e be things
[Chorus: Burna Boy]
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So therefore give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayon kpayan
Oya follow my instructions

[Verse 2: Wizkid]
Oh, Lord of mercy (yeah)
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for Shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressin'
The one I carry come don dey suspect me
She call me "small body, big engine"
On my number, she callin' on
Anytime wey she wan give me lovin' ah
And like flat tire, me, go pump it up
And every other day, na she dey turn me on
Say, me, I still dey make I cum the more
As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon
Walahi, I forget say her guy dey for jersey
Omo, omo, moti penkelemess oh
[Chorus: Burna Boy]
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So therefore give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo, ayo n kpa'yan
Oya follow my instructions

[Post-Chorus: Burna Boy]
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Wizkid image

Burna Boy and Wizkid's Latest Collaboration: B. D'O

If you're a fan of Afro-fusion music, then you know about Burna Boy and Wizkid. These two Afrobeats superstars are forces to be reckoned with, and their latest collaboration B. D'OR is nothing short of amazing. After months of anticipation, Burna Boy and Wizkid have finally released this mellifluous tune that is bound to blow your mind. So, what's made B. D'OR such an important release? Well, first and foremost, it marks the latest collaboration between Burna Boy and Wizkid. The last time we heard these two artists teaming up was on Ginger, which was undoubtedly a hit and a fan favorite track off Wizkid's Made in Lagos album. Now, with B. D'OR, the bromance between the two singer-songwriters has been taken up a notch.

About B. D’OR

Originally titled Balon d'Or, after the coveted prize given to the best player in the world, B. D'OR is an Afro-fusion tune that serves as Burna Boy and Wizkid's final output of the year. The song is a smooth and groovy track that is sure to get you dancing. From the moment the beat drops, you'll feel yourself vibing along to Burna Boy and Wizkid's seamless collaboration. The lyrics of B. D'OR are a mix of English and Nigerian pidgin. The song opens with Burna Boy's distinct voice singing the lines "See e don tay I don dey the game/Hotter than them, Me no need no fame." He's referring to the fact that he's been in the music industry for a while now and is a seasoned artist who doesn't need fame to prove his worth. Wizkid then joins in with his verse in Nigerian pidgin, "I no fit lie you/I dey feel you/Wetin them talk no matter for me o." Wizkid is singing about the haters who are always trying to bring him down but he doesn't care about their opinions. The chorus of B. D'OR is arguably the catchiest part of the song. Burna Boy sings, "Anytime that you call me I go answer, Nwannem/Me I no dey for long thing, I go come fast, Nwannem." He's telling his lover that he'll always be there for her and that he doesn't like to waste time. Wizkid then comes in with his vocals singing "Never let you go, hold you down, Nwannem/E dey sweet me when you come around, Nwannem." He's letting his lover know that he'll always be there for her as well and that her presence makes him happy. In terms of production, B. D'OR is top-notch. The beat is a fusion of groovy Afrobeats drums and smooth R&B melodies. The producers of the song have managed to create a sound that complements Burna Boy and Wizkid's vocals perfectly. You can tell that a lot of effort and hard work went into creating this song.

What's Next for Burna Boy and Wizkid?

For Burna Boy and Wizkid, B. D'OR serves as a fitting end to what has been a fantastic year for both artists. Burna Boy recently won the 2021 BET Award for Best International Act, while Wizkid took home the 2021 BET Award for Best African Act. With the success of B. D'OR, we can't wait to see what these two superstars have in store for us in 2022. In closing, if you're an Afrobeats fan, then you need to listen to B. D'OR. Burna Boy and Wizkid have once again proven why they're considered some of the best artists in the game right now. From the catchy chorus to the smooth production, this song has everything you need to make your day better. So sit back, relax, and let Burna Boy and Wizkid's smooth vocals take you on a melodic journey like no other.
  • Release Date: December 14, 2021
  • Artist: Wizkid